Salah fires Egypt past AFCON champions Ivory Coast
Digest more
Mohamed Salah leads Egypt in pursuit of their eighth Africa Cup of Nations title, aiming to finally win after reaching the semifinals against Senegal, while facing criticism regarding his national level performance compared to club achievements with Liverpool.
Nigeria go meet Morocco for di semi-final of Afcon 2025 afta dem beat Algeria for di quarter-final. 64’ Algeria player carry ball dey run go Nigeria goal area but Nigeria defenders clear di ball. Riyadh Mahrez don comot Moussa don enta.